CORRECT LYRICS

Lyrics : Illness

(VERSE ONE)
Wetin dey happen for market?
(Wetin dey happen like this?)
One man e pull off Im jacket
(One man e pull off Im jacket)
Today is hot, e no cold o
(E no cold o, e no cold o)
E say e get story o, ah
(Story for the gods)
Ah no go lie o
(Lie o)
Ah no go lie o
(Lie o)
Yesterday for road
(Ooooohh)
I was staring at
(aaaaaahh)
At a pawpaw tree
Holding up a rope
(ah rope)
Ah stole from goat o
(goat o)
It all pain I feel
(Oh, oh, oh)
In bone marrow
(bone marrow)
Story for gods

(HOOK)
In the crowd I dance
To the noise they make
Ah dey do like king
Even Though ah sad
Lord knows

(VERSE TWO)
I reach my house
I reach my housе
I get a mug
I make some tеa
The poison dey
Under the bed
Me know the way
To leave earth
I just dey scared
I get dream
I get vision
E dey colorful
E dey colorful seh

(HOOK)
In the crowd I dance
To noise dem make
Ah dey do like king
Even Though ah sad
Lord knows