SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Illness
by
Venom
Back
Lyrics
(VERSE ONE) Wetin dey happen for market? (Wetin dey happen like this?) One man e pull off Im jacket (One man e pull off Im jacket) Today is hot, e no cold o (E no cold o, e no cold o) E say e get story o, ah (Story for the gods) Ah no go lie o (Lie o) Ah no go lie o (Lie o) Yesterday for road (Ooooohh) I was staring at (aaaaaahh) At a pawpaw tree Holding up a rope (ah rope) Ah stole from goat o (goat o) It all pain I feel (Oh, oh, oh) In bone marrow (bone marrow) Story for gods (HOOK) In the crowd I dance To the noise they make Ah dey do like king Even Though ah sad Lord knows (VERSE TWO) I reach my house I reach my housе I get a mug I make some tеa The poison dey Under the bed Me know the way To leave earth I just dey scared I get dream I get vision E dey colorful E dey colorful seh (HOOK) In the crowd I dance To noise dem make Ah dey do like king Even Though ah sad Lord knows
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register