CORRECT LYRICS

Lyrics : God is Good

Owu no go blow us o (get out here)
Poverty no go wound us oh (get out here)
Person no go loot us o (get out here)
Big men go announce us o (get out here)
Owu no go blow us o (get out here)
Poverty no go wound us oh (get out here)
Person no go loot us o (get out here)
Big men go announce us o (get out here)

Olowun waje kori mi wu
Olowun maje ki know mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I won show them say God is Good oo
Olowun waje kori mi wu
Olowun maje ki know mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I won show them say God is Good oo

Ring ring for my celli
All my bills up
And I swear I never read it
This one no be double wahala
Like my name Oritse femi
Rain wey dey fall my side e too heavy
I say man never chop finish drop plate o
When my pregnant girl bring her mandate o
Plenty kasala for ground make e suffocate o
All the people I dey owe want an update o



(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

Olodumare bless me o
So I can flex on them
So I can ball on them
Increase me o
So I can do without friends
Who did nothing when I called on them

Olowun waje kori mi wu
Olowun maje ki know mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh

I won show them say God is Good oo



(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

Olowun waje kori mi wu
Olowun maje ki know mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I won show them say God is Good oo

No let them use me as failure example
May them dey look me from a different angle
You wanna give me something difficult to handle
Give me the courage to carry it

Olodumare bless me o
So I can flex on them
So I can ball on them
Increase me o
So I can do without friends
Who did nothing when I called on them

Owu no go blow us o (get out here)
Poverty no go wound us oh (get out here)
Person no go loot us o (get out here)
Big men go announce us o (get out here)
Owu no go blow us o (get out here)
Poverty no go wound us oh (get out here)
Person no go loot us o (get out here)
Big men go announce us o (get out here)

Olowun waje kori mi wu
Olowun maje ki know mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I won show them say God is Good oo
Olowun waje kori mi wu
Olowun maje ki know mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I won show them say God is Good oo