CORRECT LYRICS

Lyrics : Demo

(Intro)

Babe babe babe babe o
Another one on replay
Neptune here say shépe (OBO)
Another one on replay
OBO here say shèpe (DJ Neptune)
Another one on replay (Baddest)
Speroach here say shépe (Greatness)
Another one on replay
Speroach Beatz

(Hook/Chorus)
Oh Babe babe babe o, (ChiI)
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh, make I dey démo
I say oh babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh, make I dey démo
Babe babe babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Oh, make I dey démo
I say oh babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo

(Verse)
Call me when you need me
You know say me I go pick up (Omo I go pick up)
If you call me, oh babe go pick up o ye
Ti o ba jé fé pé mi, O mó pé o ti di mess up
Mess up if you ask me omo na mess up
This your figures 8, E go make me wait o
Baby I go get patience for your waist o
This your figure 8, E go make me wait o
Waiting at your gate, patience for your waist o
Babe babe babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo
I say oh babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo

(Hook/Chorus)
Oh Babe babe babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo
I say oh babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo
Babe babe babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo
I say oh babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Eh make I dey démo

(Verse 2)
Yeh, this your lips want to make me say (muah)
Come and be my baby ye (Uwa)
Am not talking plenty (talking plenty)
Girl for you am ready (You I’m ready)
And am ready ready for this body (Muah)
This your eyes I want to look inside (Uwa)
All this mula cannot fit inside your bag
Girl am very ready (very ready)
And I will give you every (give you every)
Baby girl I want to change your life (Uwa)

(Hook/Chorus)
Babe babe babe o, shèkpe
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o
Oh make I dey démo
I say oh babe o
E get the feel feel feel feeling o
Wey I dey feel for my my my body o

(Outro)
One, Two Go (Make I dey demo)
Neptune (Démo)
Obo (Démo)
Speroach (Démo)
Chiii, make you no dey (Démo)
Neptune (Démo)
Obo (Démo)
Speroach (Démo)
Make you no dey (Démo)
Another one on the replay
Neptune here say shèkpe (DJ Neptune)
Another one on replay
Obo here say shèkpe (Davido)
Another one on replay
Speroach here say shèkpe (Baddest)

Another one on replay (Number one)
Obo here say, chiii