CORRECT LYRICS

Lyrics : Link Up

Ha na egbu achala, o na eto guy
Masterkraft on the beat
Ekwe
Arcman
Raaa
Penthauze
Haa

Atu m down, kpo guys n’ime ogbe m make dem link up
Juo ha, a pianyelu gi n’Obala na Mmili no dey mix up
We on top and you know that
Nwa igbaa oke osoo e burnuo top
Nwa 04+2 no here
Nwanne put your 6 up
Odogwu maputa o na afio
Okwa akuko m ka ha n’ako
See I’ve seen ups and I’ve seen downs
Na mberede mere nwa o muru ako
Checkie the count down
E bu m money ka m bu hunchbag
Tipi di money ka obu Punchbag
Onuma m n’eji pure black
Nwoke ma gunwu off beat e
With More hit I seal it
Me I steal it
E ma hotara nwanne е bukwa nu big iti
Goldmine and I dig it e
Still stand and I still fit e
Evеry single bukwa big hit e
And ngozi na my pulpit e
Ife ha ema I ga tughali ya
And egwu bulu heat haga kughali ya
And asa bu lu udala ha ga pichalu ya pichalu ya
Kpo ma bros ko pichalu nke ya
Chill the mirrors are down the n***a
And all ma n***as balling n***a
Anyi na Yalu ka tuna no na tipper
Onye mele ha ji kwolo anyi atikpa
Keep pointing at me
Why these pretty ladies waiting for me
The only time you can look down on me
Bu so when you praying for me
I got money on my left hand
And akalamba mu on my right hand
And Olisa bi n’igwe n’ime obi mu
Nwoke ma la ufo tu to ka ogiri

Link up link up
Call all my guys make them link
So link up
Obala na mmili no dey mix up
(At all at all)
So Link up
Tell em my price just went up
Nwa 042, put your 6 up

I just dey enter ma city
Make all ma people dey link up
I just made 20 family **
Make all ma n***as dey drink up
This is branta bailey lin up
Somebody go bleed up
Tell all ma boys make them link up
Tell all ma boys make them link up
And as I dey rise this early morning
I dey look for money
Nothing you can tell me
No dey call me if you no get money 4 me
Every morning wey I rise I no see money
I dey para for everybody
This one no be laughing matter
My n***a it ain’t funny
A won te mi kpo
Make all of my people dey link up

Phyno me I no dey rap fast
But for this rap mehn I had a fast
Like seven days and seven nights
Cos so many haters wanna see me crash
I thank Baba God
Cos some how He just dey give me cash
And the girls just dey give it up
When they see the left them dey give me ash
No one believe in us
Even when I rap in English, the boy is indeginous
No one believe in us, some people go see Baba God and swear to dey see Jesus
No one believe in us, that’s how some murder f**king bloggers dey there dey mickmick us
But I thank Baba God cos some how am living up n***a
EFCC they clamp down, no dey show P for DP
I don’t talk about money, google me if you got APC n***a
All my capital is dollars, call my money DC
Hope u get the message though I take you upper CC
M is a boss and the cause and you mess with the n***as from Jos is a loss
And you tossing them shots, murder u, bother u, haaaaaaaaa
Rarara
M is a baller
We falla the code in the scholar
My collar is popping
We swallow wahala cos somehow the drama is making us taller
Inshah Allah

Link up link up
Call all my guys make them link
So link up
Obala na mmili no dey mix up
(At all at all)
So Link up
Tell em my price just went up
Nwa 042, put your 6 up

I just dey enter ma city
Make all ma people dey link up
I just made 20 family **
Make all ma n***as dey drink up
This is branta bailey lin up
Somebody go bleed up
Tell all ma boys make them link up
Tell all ma boys make them link up
And as I dey rise this early morning
I dey look for money
Nothing you can tell me
No dey call me if you no get money 4 me
Every morning wey I rise I no see money
I dey para for everybody
This one no be laughing matter
My n***a it ain’t funny
A won te mi kpo
Make all of my people dey link up