SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Link Up
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Ha na egbu achala, o na eto guy Masterkraft on the beat Ekwe Arcman Raaa Penthauze Haa Atu m down, kpo guys n’ime ogbe m make dem link up Juo ha, a pianyelu gi n’Obala na Mmili no dey mix up We on top and you know that Nwa igbaa oke osoo e burnuo top Nwa 04+2 no here Nwanne put your 6 up Odogwu maputa o na afio Okwa akuko m ka ha n’ako See I’ve seen ups and I’ve seen downs Na mberede mere nwa o muru ako Checkie the count down E bu m money ka m bu hunchbag Tipi di money ka obu Punchbag Onuma m n’eji pure black Nwoke ma gunwu off beat e With More hit I seal it Me I steal it E ma hotara nwanne е bukwa nu big iti Goldmine and I dig it e Still stand and I still fit e Evеry single bukwa big hit e And ngozi na my pulpit e Ife ha ema I ga tughali ya And egwu bulu heat haga kughali ya And asa bu lu udala ha ga pichalu ya pichalu ya Kpo ma bros ko pichalu nke ya Chill the mirrors are down the n***a And all ma n***as balling n***a Anyi na Yalu ka tuna no na tipper Onye mele ha ji kwolo anyi atikpa Keep pointing at me Why these pretty ladies waiting for me The only time you can look down on me Bu so when you praying for me I got money on my left hand And akalamba mu on my right hand And Olisa bi n’igwe n’ime obi mu Nwoke ma la ufo tu to ka ogiri Link up link up Call all my guys make them link So link up Obala na mmili no dey mix up (At all at all) So Link up Tell em my price just went up Nwa 042, put your 6 up I just dey enter ma city Make all ma people dey link up I just made 20 family ** Make all ma n***as dey drink up This is branta bailey lin up Somebody go bleed up Tell all ma boys make them link up Tell all ma boys make them link up And as I dey rise this early morning I dey look for money Nothing you can tell me No dey call me if you no get money 4 me Every morning wey I rise I no see money I dey para for everybody This one no be laughing matter My n***a it ain’t funny A won te mi kpo Make all of my people dey link up Phyno me I no dey rap fast But for this rap mehn I had a fast Like seven days and seven nights Cos so many haters wanna see me crash I thank Baba God Cos some how He just dey give me cash And the girls just dey give it up When they see the left them dey give me ash No one believe in us Even when I rap in English, the boy is indeginous No one believe in us, some people go see Baba God and swear to dey see Jesus No one believe in us, that’s how some murder f**king bloggers dey there dey mickmick us But I thank Baba God cos some how am living up n***a EFCC they clamp down, no dey show P for DP I don’t talk about money, google me if you got APC n***a All my capital is dollars, call my money DC Hope u get the message though I take you upper CC M is a boss and the cause and you mess with the n***as from Jos is a loss And you tossing them shots, murder u, bother u, haaaaaaaaa Rarara M is a baller We falla the code in the scholar My collar is popping We swallow wahala cos somehow the drama is making us taller Inshah Allah Link up link up Call all my guys make them link So link up Obala na mmili no dey mix up (At all at all) So Link up Tell em my price just went up Nwa 042, put your 6 up I just dey enter ma city Make all ma people dey link up I just made 20 family ** Make all ma n***as dey drink up This is branta bailey lin up Somebody go bleed up Tell all ma boys make them link up Tell all ma boys make them link up And as I dey rise this early morning I dey look for money Nothing you can tell me No dey call me if you no get money 4 me Every morning wey I rise I no see money I dey para for everybody This one no be laughing matter My n***a it ain’t funny A won te mi kpo Make all of my people dey link up
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register