CORRECT LYRICS

Lyrics : Hustle

Yo oh yo! Yo yooooo (ibile)
O shock wan ba kan ko gbona (kapaichumarimarichupaco)

Hustle for this money brother, no go sleep o brother
Ori leja fin labu ja my brother
Make you no go sleep on yourself o brother (je 'an mo)
Oya stand up and wake up and do this
Make you no go sleep like novice o
Make you no go slow like tortoise (no go slow like tortoise)
Owo ti a ni, koma ni tan lapo o
Eni tio ni, e no go koba you o
Omuti ma gbagbe ise, make you no go useless
Make you go any lenght, tori olowo lagba o. (je 'an mo)

Baba ti tana lemi lori, so i no dey worry o
Omo i no dey worry o, i no dey worry o
I no dey worry o
Baba ti tana lemi lori, so i no dey worry o
Omo i no dey worry o, i no dey worry o
I no dey worry o

Wooo! Tori won mo pe a ma fly, won fe ge wa ni fеather
Awon arogo saju ologo, won ti ri nkan ta si maada
Won pe wa ni ganbari, won pe wa ni tapa
Toripе a 'kin je balance diet, everyday na ishapa
Oya! See me now, see me now
Google map ton fin track mi, no signal
Omo ope, omo oro ja mo won lowo
Emi at'osi, kama pade mo
Oya! zombie o, zombie. Won ti jeju mi won o sele wobi
Kan ran mi lowo, won ge mi iwobi, seeri b'olorun mi tobi
Moni, my body body, mon sun tele, emi de ti soji. Jesu lon pinre
O de ti pin kanmi, torie l'everybody sen pariwo oruko mi (oruko mi)

Baba ti tana lemi lori, so i no dey worry o
Omo i no dey worry o, i no dey worry o
I no dey worry o
Baba ti tana lemi lori, so i no dey worry o
Omo i no dey worry o, i no dey worry o
I no dey worry o

Yeah, yeah! O God, o Lord of mercy!
I dey thank you for your mercy
Everywhere i go dem dey bless me
Won o le rimi mu, dem no fit catch me
Oh God, omo no be small thing
See the way the girls don dey rush me
Cause my money dey plenty
Am rocking Versace
Every party

Owo ti a ni koma ni tan lapo o
Eni tio ni, e no go koba you o
Omuti ma gbagbe ise
Make you no go useless o, make you go any lenght, tori olowo lagba o
It's Timz in the building
I no dey worry o. i no dey worry o
Young fela o
I no dey worry o
I no dey worry o
I no dey worry o