CORRECT LYRICS

Lyrics : OMG (Free Me)

OMG
P-P-P-P-Square
Oh my God oo oh my God oo
Them dey dey speculate
Oya feel me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop champagne and we no dey drown oo ey
Why you dey dey frown
Why you dey frown when we dey your town
Why e be say you no dey look around
Then you go know say no be mouth oo ey
Oh my God oooh my God oo
Them say we dey jazz o dem say we dey jazz o
Some people dey mad oo say na juju we dey add oowe dey add oo
Na the collabo wey we dey do with our God o
Na him dey yakata the work oo
No be today no be today
Them dey high dey high
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb take climb
No be man o man oo
Na God eh na God eh feel me now
Oya make you free me free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Oya make you free me free me free me
Be yourself you have never be me omo na God o
Why you dey a***yze a***yze
Why you dey vex and criticize criticize
Na my time I dey utilize wey dey make my account to dey high rise high rise
If you sit down there dey look oo
Your bank alert go dey minimize oo
And if you won wear my shoes o ngwanu take am out of whether na your size oo ey
Oh my God oo oh my God o
Them say we dey jazz o dem say we dey jazz o
Some people dey mad o say na juju we dey add o we dey add o
Na the collabo wey we do with our God o
Na him dey yakata the work oo
No be today no be today
Them dey high dey high
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb take climb
No be man oo
Na God eh free me now
Oya make you free me
Free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Oya make you free me oya make you free me
Be yourself you can never be me omo na God
Oh my God oo oh my God oo
Them dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oo oh my God oo
Them dey dey speculate
Them dey high dey high
Like Ray Charles like Ray Charles
Some of them dey wonder some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb take climb
No be man o
Na God eh free me now free me now
Oya make you free me
Free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Oya make you free me
Free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Source: LyricFind