CORRECT LYRICS

Lyrics : Untitled 1 (You Alternate Cut)

Cus me ah rock
Because you ah rock
Because you ah Rockstar
Say I dey bust her
Anytime wey me bust her
Everybody go o way o way o way o way o ah
Everybody go o way o way o way o way o ah
Because me ama rasta n***a
Nobody can wear my knicker
Nobody can wear my
I ama rasta n***a
Nobody can smoke my ciga
Nobody can smoke my
Kill the beat with a reh reh reh rifle
Holy Lord help a n***a redirect thy foot
All these motherf**kers who are tryna share my fruit
Dey don't know i gat a demon right behind my suit

Until I go rah rah
Rah rah rah rah
Until I go rah rah
Rah rah rah rara
Until I go rah rah
Rah rah rah rara
Until I go rah rah
Rah rah rah raaaa

All of the boys wey dey drink kpalanponponmеdu and I never see fire
Mе I know boys for down base
Wen dem start to dey shoot dey never cease fire
So baby tell me
When you look in my eyes
Do you see a vampire
So baby tell me
When you look in my eyes, fire
You do love me
You do care
You do want it
You do it
You too love me
You too care
You too want

Till I go rah rah
Rah rah rah rah
Until I go rah rah
Rah rah rah rah rara
Until I go rah rah
Rah rah rah rah rara
Until I go rah rah
Rah rah rah rah rara