CORRECT LYRICS

Lyrics : I Like It

She wanna be the rude girl
She playing me the rude girl
Because she know sey
She dey make my head swell
She wanna be the rude girl
She playing me the rude girl
Because she know sey
She dey make my head swell

She ruining my system
She ruining my system
With a little one two step
With a little one two step
Im in love with my girlfriend
But na she dey make my head swell oh
She say nkachike lady
Nabanka ya geleni
Cus I wanna be the rude girl
Girl wey dey make your head swell

So I say I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
So I say I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
You wanna be the rude girl ah (4x)

Whine up that place
You make man die for your waist
Baby whine up that place
You make man tire ***
Imnake ta kerewa
Belefa ga medera
Wei, wei, wei
Idonboro the seneshai (seneshai)
I fagi na kweriya
Inasunte yun ga ga
Wei, wei, wei
Ai gata bobanya gesata

I be chilling with my guy
And drinking ina the club
Sipping on juice and *** me cup
The girl she lie, she lie, she lie
Wants to take good loving
She say gachiri galemi
Babankaya geyemi
Cus i wanna be the rude girl
Girl wey dey make your head smell

I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
One time
See mami you deserve the best
You deserve Versace
With some diamonds on the neck
You deserve some pasta
With some lobster on the jet
Mami you deserve some magic
I never put on my ex
Shebi dem dey put mouth
For wetin wey no join them
Shebi dem dey talk say
I no go fit be your boyfriend
I should have introduced you to Femi
That be my oil friend
Shey you know dem Dangote and ** be my boy
Ive been around the world
And i don’t brag too much
Dem other dudes broke
So they sag too much
Im flier that the rest
Jet lag too much
I only need you for a night
Men I don’t ask too much

So I say I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
You wanna be the rude girl ah (2x)
You wanna be the rude girl
I want it
You wanna be the rude girl
I like it

Eh you want it
Wanna be the rude girl
Eh you want it
You want it, I want it
You like it, I like it

So I say I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am
So I say I like it the way you roll it
I sadu the way you roll it
You roll it, I roll it
You like am, I like am