CORRECT LYRICS

Lyrics : On You

Be like say I don take
Onyeoma...,
Bae...,

Way you dey do me, be like say I don take

You like the way that I do, when I whine slowly (yeah)
All the boys wanna come for me
I don't want no long story, no
(Eh! your body gbe'bun)

Say you wanna put it on me
Love the way I whine slowly
Boy, what you gon say...,
(Your body gbe'bun)
I nor go lie, na you the type wey I want
Wetin you carry dey wonder me
All the boys for the line, make you tell them
Make dem park well
All my money for the bank, na for you
Na you I wan carry
Shey you like fine things
I'm talking to you fine girl

You like the way that I do, when I whine slowly (yeah)
All the boys wanna come for me
I don't want no long story, no
(Eh! your body gbe'bun)