CORRECT LYRICS

Lyrics : Glasses Up

Party time
Show time
Cool DJ Jimmy Jatt
You already know
Guess who is in here
2Face Idibia, Burna Boy and of course Sound
Sultan
Yung Greyz I see you
TeeY Mix
Wanna see your hands up in the air
Lemme see your gla**es up in the air
We celebrating every night in the air
So let the DJ put on the vibes in the air
I need to back up off the wall Add or View
Explanation – Sound
Sultan
Stop to dey dance
For koro
Bo si gbangba je a
Jo jo
Bo si gbangba je a
Jo jo
Bo si gbangba je a
Jo jo
Stop to dey move
Like bolo
Move your
Bombom well o
Move your
Bombom well o
Let the bombom
Take control o Add
Or Viеw
Explanation
– Sound
Sultan
I dey live my life
So just lеave my
Life
I dey live my life
As I want am
Jumping over the
Hurdles all by
Myself
I don't need no
Storms now
No be today
E don tey wey
Yarnsh don dey dey for back
No be today
E don tey when Jimmy Jatt don dey scratch e
When I drop my album for ca**ette
Girls dem dey fall in like confetti
Now I am rich and I am fat and I no fit forget
When I thinner pa** spaghetti o
No forget emi ni baba no regret
I no get any friend
I no get enemy
And na so we go dey progress Add or View
Explanation – Burna Boy
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
I need to back up off the wall Add or View
Explanation – Sound Sultan
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o