CORRECT LYRICS

Lyrics : Chase

move like that
Iyoo
Dem make me feel my gla**
Iyoo
It's so spectacular
Iyoo
And when you Waka pa**
Iyoo
And if you are too far
Iyoo
I carry binoculars
Iyoo
I gats to see the
Iyoo
I must to see the
Iyoo
She say make I no worry
Say she go tell her daddy o
Say she go add spice and curry o
Wetin happen
Wetin happen
Tell them i'm bad and Chase
Anytime they see my face
Sometimes me sef I gats cooperate
Omo I no complain
They must know something about my face
And something about my ways
Wey dey make all the girl dem crazе
Omo I no complain
So fun mi pe o mo po je kan wole
Evеn bend down wey dey come my way
Mathematics teacher dem dey
Nurse and doctors sef dey
Omo Governor dey
Omo amba**ador dey
Won ki gbe fon fun ree
E gba mi o
Won wa mi o (E gba mi o)
Jimmy Jatt o
E gba mi
Won ko mi je bi Garri o
Tun wa mi o (Gba mi o)
Jimmy Jatt o
Girl I say me moving very proper
So dem see me like a helicopter
Treat them very proper
So Imma treat them like every doctor
I am no impostor
So my time would cost her
Girl I eat me up like pasta
Want make you be their sponsor
Waiting for my answer
Do you believe in monsters
So make me [.] monster
When you and me still dragging
This girl
Don't leave me for wagging
This girl
We can drop bragging
This girl
That anything can happen
This girl
When I know time is flashing
I call it magic anytime they ask me
Say she bragging smoking that sh*t
You know say Burna burn them like acid
Tell them i'm bad and Chase
Anytime they see my face
Sometimes me sef I gats cooperate
Omo I no complain
They must know something about my face
And something about my ways
Wey dey make all the girl dem craze
Omo I no complain
So fun mi pe o mo po je kan wole
Even bend down wey dey come my way
Mathematics teacher dem dey
Nurse and doctors sef dey
Omo Governor dey
Omo amba**ador dey
Won ki gbe fon fun ree
E gba mi o
Won wa mi o (E gba mi o)
Jimmy Jatt o
E gba mi
Won ko mi je bi Garri o
Tun wa mi o (Gba mi o)
Jimmy Jatt o