AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Jah Bless Me
par
Wizkid
Retour
Paroles
[Chorus] Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me [Verse 1] When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey follow [Chorus] Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me [Verse 2] Good people go to heaven Bad people go to Hell But where do Gangstas go? I say where do my people go My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say [Hook] My music playing , lou-lati-loud And the girls Dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday, Everytime Dem see me Dema wave My people playing , lou-lati-loud And the girls Dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday, Everytime Dem see me Dema wave [Chorus] Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me [Verse 3] Please God, Please God I say send me my daily bread I say don’t put it where it’s hard to find Let my music tell the people story Don’t let my life be a normal story I wanna live in glory Please God, Please God I say send me my daily bread I say don’t put it where it’s hard to find Let my music tell the people story Don’t let my life be a normal story I wanna live in glory To the ghetto youths, Drop ya Guns Pick ya words, Done Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam International Bam, Oh yeah Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam International Bam Whoo whoo, yeah yeah yeah [Chorus] I say my Jah Jah Jah Jah Bless Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Jah Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire