AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Always
par
Skales
Featuring(s) : Davido
Retour
Paroles
[Intro] Tee di di di di di di di di di di di It's Davido Tee di di di di di di di di di di di Skales OBO Baddest S to the K (Spellz!) See this loving wey i get, e go take away your sorrow See this loving wey i get, e go dey until tomorrow See this loving wey i get, take the lead and I'll follow Baby always, always o [Skales] Yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh Come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh You make me prostrate o, come be my own date o If na money you want I got it… ah eh I garrit If na shopping you want I got it… ah eh I garrit If na visa you want I got it… ah eh I garrit Baby always, always Ooo [Verse 2 – Davido] I‘m ready to go very far for your love, far afar Let's have a good time baby girl turn it up, turn it up I love your behind, you got to be mine… ooshey Give me a chance, to have this dance… Say you want, even na money know say i no dey manage What you want, if na love you know say i carry package Baby girl you say you want, even na to travel You say we go travel go everywhere I don buy her what she want… Ehh baby i buy you all thing, what she want [Brigde – Davido] Baby always always, wait and I go purchase Girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o And i no dey complain, we go dey the front page Baby always, always Ooo [Hook – Skales] Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o Omo toh set o, toh set o , toh set o, toh set o Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o I go love you always, always o [Repeat Chorus (2x)] [Outro] (Suka sounds… Spellz) Baby always, always Ooo
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire