AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
April Fool
par
Shatta Wale
Retour
Paroles
Hello you fi meet me for west hills Today be Shatta in friends Come quick dem dey perform April fool You no hear am dem say adidas dey steal iPhone Come see police dey drag am dey go Check Facebook you go see April fool Sleep you dey sleep your gal dey room with one monkey Harry and come, you for shake am Nawa for you my bro’s April fool I say go download Konti Hene feature Jarrow Patapaa feature Afia, wao go check twitter April fool Breaking news ataa ayie dey produce apple juice for prison So dem release am niga be free now Go check instagram April fool Electral commission sey: NPP, NDC, CPP, NDP For meet burkom arena You think sey election be boxing April fool Free visa, America lottery just enter nina There nor niga go rent one single room Niga wan borgar April fool Oh! Rasta who tell you them niga’s like gunger Koti catch niga sey in see for targio in Facebook wall April fool I no fi laugh dem scam C M boss with ricross Chairman make you no bore ebi kustailor do am April fool Hello you fi meet me for west hills Today be Shatta in friends Come quick dem dey perform April fool You no hear am dem say adidas dey steal iPhone Come see police dey drag am dey go Check Facebook you go see April fool Sleep you dey sleep your gal dey room with one monkey Harry and come, you for shake am Nawa for you my bro’s April fool I say go download Konti Hene feature Jarrow Patapaa feature Afia, wao go check twitter April fool Breaking news ataa ayie dey produce apple juice for prison So dem release am niga be free now Go check instagram April fool Electral commission say: NPP, NDC, CPP, NDP For meet burkom arena You think sey election be boxing April fool Free visa, America lottery just enter nina There nor niga go rent one single room Niga wan borgar April fool Oh! Rasta who tell you them niga’s like gunger Koti catch niga sey in see for targio in Facebook wall April fool I no fi laugh dem scam C M boss with ricross Chairman make you no bore ebi kustailor do am April fool
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire