AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Everyday
par
Royville
Retour
Paroles
Chorus Love you everyday You know say I like it when you put it on replay Omoge you know say you go call me everyday I get something why you fit to utilise o Even though I know say you day blow my mind o Wetin wey I talk wey dey make you mad Two wrongs don't make you right So I call pon your mami For your love you dey wine me Everyday you be Bambi In the back of the rover ehen You know say e no over ehen You too form you too holy ehen I no send, I go love my baby She go come, she go comе Agege We go chop wе go ride my keke Chorus Love you everyday You know say I like it when you put it on replay Omoge you know say you go call me everyday I get something why you fit to utilise o Even though I know say you day blow my mind o Falling back on me Everyday I pray Pray say you go see All this na for real All the things I give How could you say this woah I know I said it woah Time is revealing woah You don't feel nothing woah How could you do this woah I know I said it woah Chorus Love you everyday You know say I like it when you put it on replay Omoge you know say you go call me everyday I get something why you fit to utilise o Even though I know say you day blow my mind o Wetin wey I talk wey dey make you mad Two wrongs don't make you right So I call pon your mami For your love you dey wine me Everyday you be Bambi In the back of the rover ehen You know say e no over ehen You too form you too holy ehen I no send, I go love my baby She go come, she go come Agege We go chop we go ride my keke Chorus Love you everyday You know say I like it when you put it on replay Omoge you know say you go call me everyday I get something why you fit to utilise o Even though I know say you day blow my mind o
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire