AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Never
par
Kizz Daniel
Retour
Paroles
People fear wetin dem no understand Dem want make I play my lastcard Dem smell my aroma Japa Won lemi olofin jazzman I don get thick skin Eno penetrate o Big or small I go celebrate o I'm still alive And I appreciate baba God day by day No call me baba baba Ori ade Lemi mazamaza Travel the world Bi Ajala ajala Scatter the formation Pata pata I'm on my knees Hosana sana Make dem no see me fall for yakata ta Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire Never never will I ever fuck up If I fuck up na you fuck And if you fuck up Na you fuck up still Everyday be like carnival Sometimes I be thinking like animal Most times I dey pray make tomorrow no born Cos tomorrow carry belle for karma Straight to the Maitama Buy my ticket Go the terminal Go to Ghana Go meet Abena Abena roll up for me Dagbana No call me baba baba Ori ade Lemi mazamaza Travel the world Bi Ajala ajala Scatter the formation Pata pata I'm on my knees Hosana sana Make dem no see me fall for yakata ta Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire Never never will I ever fuck up And I fuck up na you fuck And if you fuck up Na you fuck up still Never never will I ever fuck up And I fuck up na you fuck And if you fuck up Na you fuck up still
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire