AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Why
par
Erigga
Retour
Paroles
It's Victor AD na na na Bros E for better if them slap me Say e for better make dem throw me punch I just got back from London Aih! my people still dey sell their vote For bag of rice wey no carry beans The food no go complete if e no carry Aih Before I see welcome to Nigeria Na blackout I take know say I dey Nigeria It’s so painful Say the story no change at all And it's so painful Say the leaders no change at all I believe say you get the voltage and power to rise when I fall Na the reason why I put you there I believe say you get everything to make this people tall Na the reason why I put you there And now you don dey break my heart Say, make the people cry No be the reason why I put you there And if I get the power to change it, I go bring you down But who next I go put for there? And I say Oh why? oh why? oh Oh why? oh why? oh Eheh Oh why? oh why? oh Oh why? oh why? oh What if I tell you 'I was right’ And I tell you 'you were wrong?' That everything will be alright But only inside my song You will find peace of mind Because in a crazy world Who everybody dey call craze, na em normal Check Instablog Which country for this world dey use 50 years do light I dey London dey drive, I no even use full light Cause everywhere bright Even bright pa** we leaders For their mind, we be smallie with primary three reader Tobore say he dey go stadium Na big kolo As we dey see am so, e wear reach for party polo So when you feel say you dey fool us with yeye promise We dey fool you too Your lies dey make us wan vomit I believe say you get the voltage and power to rise when I fall Na the reason why I put you there I believe say you get everything to make this people tall Na the reason why I put you there And now you don dey break my heart Say, make the people cry No be the reason why I put you there And if I get the power to change it, I go bring you down But who next I go put for there? And I say Oh why? oh why? oh Oh why? oh why? oh Eheh Oh why? oh why? oh Oh why? oh why? oh As e dey pain me eh
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire