AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Vawulence
par
Erigga
Retour
Paroles
Intro: Omo carry all those your computer beef eh go saka tirogo For computer village or any computer center (Comrade drop me here, I dey smell violence) (Stop me here, stop me, comrade stop this bike) Cause na invisible gun wey nobody dey see If say life na Call of duty Chorus: Who them be where them dey Paper boi how much dem dey make Who them be where them dey Paper boi how much them dey make All na mouth them them be snake Fugazi all of them na fake All na mouth them them be snake Fugazi all of them na fake Verse 1: Your man na bum 28 still dey live with him mum (Devil) if e say e wan test me My gun go speak in tongue Street life no be for you Na the drugs dey spoil you Aje your mum dey call you Go home before she comes We dey your voice since but to we na chichichum We chop your girl spit am like cheap chewgun (she no sweet) If e pain am well well Am make e bring e gun Always with the burner Water gun no fit kill King Kong Kill King Kong? Chorus: Paper boi how much dem dey make Who them be where them dey Paper boi how much them dey make All na mouth them them be snake Fugazi all of them na fake All na mouth them them be snake Fugazi all of them na fake Verse 2: If you ain’t get property I suggest you address me properly We are not bruv we are not bloods I fit put your full gang on salary Why I no go dey with the stick When this boys dey behave like Nama You see that Ella when dey shark you Na $2k we take dey jam am I Lick her mango she no know when She let her man go Boyfriend na IG billionaire like shatta bundle That night when she sneak out na me she come see How she want take sleep house when money no dey the country Take dollars Chorus: Who them be where them dey Paper boi how much dem dey make Who them be where them dey Paper boi how much dem dey make All na mouth them them be snake Fugazi all of them na fake All na mouth them be snake Fugazi all of them na fake Verse 3: I no be Moses but But my stick dey make your chick dey turn To snake heavens know say no be zobo Come Torley no be mokit watch the way you take dey talk to me Na you head this bottle wan site, na big mistake So don′t F with me You suppose dey house dey bomb site Your chairman Nai be my guy your chairman no go wan try This thing when you try are you kidding me Guy hold my watch, Ap flog e head with Belt Luis E clear for he eye movie Na Molly dey we Who dem be where dem dey how much dem pay where dem stay Look my snap the baby dey Why she no go c*m when the boy dey pay I Dey give her cruise, I Dey make her screws dey loose I enjoy her juice, mechanic she sabi to handle tools Chorus: Who them be where them dey Paper boi how much dem dey make Who them be where them dey Paper boi how much dem dey make All na mouth them them dey snake Fugazi all of them na fake All na mouth them be snake Fugazi all of them na fake Outro: As for all those comrades that love vawulence Take your time relax No dey rush Like who dey F**k Another man wife Your own time go c*m But for now
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire