AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Inshallah
par
Erigga
Retour
Paroles
Intro: Abeg Life can be funny sometimes menh And people can be funny too I swear Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Never to reason them at all men Lost boy when don lost joy Verse 1: If I dey look watin guy men dey talk for back Take dey react By now I for don stop to rap Na you no get but na you wan give me advice If you no get money reach me find somewhere cack Gone are the days when guy men no dey see food chop I Dey UK with my guy na sea food I chop With some mad a** steak when them dey throw salt put This Givenchy go go well with my Gucci boot I no fit lie my brother everything don change Me and my guys now dey see millions as change Dame watin make u feel say your ex change No be number she know watin we too exchange Una money na picture area never know As I no follow do fake life them say I no blow But how rain wan take fall when ground no go know The matter don pa** talent na steady promo Publishing money dey come I burst everywhere Una secret safe with me e no go pa** two ears Budapest state of mind like am hungry Cool down first the wine na from Hungary Torley Refrain: Green green money is calling No dulling man no stalling Green green money is calling No dulling man no stalling Chorus: Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Verse 2: Uhh, wahala oh Omo you know that year when e be say If we see one million naira, forget am we don rich Mehn crazy times mehn One billionaire tell me say omo you think say one billion dollar big ehh Until you get am You say one billion dollars, one billion dollars e big oh But when dem give you that time you go con know say e no really big Life na brain brain according to seive Outro: Abeg The album just drop now, you go enjoy the jam You feel me mehn, The Lost Boy bro I lost in the process, I went through hell tryna get the stories to you mehn But we thank God
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire