AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Date Ur Fada
par
Ebony Reigns
Retour
Paroles
If you break my heart I go date ur fada Bony pon dis Danny Beatz The 90s badgyal trend See I heard them say, heard them say Boy you a player You dey score like Messi play like kaka Dribble like Wakaso You dey like Barcelona, Real Madrid Arsenal, Man U, Chelsea I go give you my heart, give you body Do anything for you Sacrifice my life to be your wife I’m gonna be there for you But if you break my heart I go date ur fada You gonna be my son You go call me your mother Say if you break my heart I go date ur fada You gonna be my son You go call me your mother Aww Kofi eh Ecoute Moi Kofi eh Aww Kofi eh S3 me kasa ah ti3 me eh Mi nlovi eh Mi dientse mi lovi eh Mi nlovi eh S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh See the love I have for you See the love I have for you See the love I have for you It's for nobody else but u Ba-ba-bakasi you know sey i get am o Bobbie stand you know sey I own am o And no style dey wey I no sabi do am o Me I no like Versace And I no like Designer Me I no like Ferrari And I no like Bugatti I go give you my heart, give you body Do anything for you Sacrifice my life to be your wife I'm gonna be there for you But if you break my heart I go date ur fada You gonna be my son You go call me your mother Say if you break my heart I go date ur fada You gonna be my son You go call me your mother Aww kofi eh Ecoute moi kofi eh Aww kofi eh S3 me kasa ah ti3 me eh Mi nlovi eh Mi dientse mi lovi eh Mi nlovi eh S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh Skeleba skekeleba Skekeleskeskekeba Skeleba skekeleba Skekeleskeskekeba Aai Ba-Bakasi you know say i get am o Bobbie stand you know sey I own am o And no style dey wey I no sabi do am o Me i no like Versace And i no like Designer Me i no like ferrari And i no like bugatti Aww kofi eh Ecoute moi kofi eh Aww kofi eh S3 me kasa ah ti3 me eh Mi nlovi eh Mi dientse mi lovi eh Mi nlovi eh S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh Skeleba skekeleba Skekeleskeskekeba Skeleba skekeleba Skekeleskeskekeba Aai
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire