AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
All
par
Davido
Retour
Paroles
(Yo) (Yo) (Yo Rexxie pon this one) I no go lie, girl, this feelin' so dope Dey make me feel like I don dey kolo Girl, if you give me heart Me, I no go comot Open your door to give me wetin, Odo? Na only you go catch my shot oh Dem say this things, e no go work oh But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour They na part one, you go see the last two Kilode? (‘Ge-‘Ge) You are, all that I desire (all that I desire) Na you (na you-‘ou) You’re all that I desire (all that I desire) Na you (na you) All that I require (all that I rеquire) For you (for you-‘ou) (One) (Yo) Nibo? (nibo?) ‘Ge-‘Gе (de beh) Limpopo (nene po po) Tule jare, ahh Rexxie, ma pami nah (Yo) Ah, na me nah (Yo) Tule jare, tule joor (One) Ejiro, na you wey I go f**k 'til we age oh Omo, this one no be luck, no be gain oh Omo, wetin be your plan with my Ejiro? Omo, my Ejiro Nigboro Oro mi lon soh nigboro Oro mi lon soh nigboro Emi l'omo ton soh nigboro Nigboro Kilode? You are, all that I desire (all that I desire) Na you (na you-‘ou) You’re all that I desire (all that I desire) Na you (na you) All that I require (all that I require) For you (for you-‘ou) (One) (Yo) Nibo? (nibo?) ‘Ge-‘Ge (de beh) Limpopo (nene po po) Tule jare, ahh Rexxie, ma pami nah (Yo) Ah, na me nah (Yo) Tule jare, tule joor (One)
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire