AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Common Person
par
Burna Boy
Retour
Paroles
[Intro] (Fun—) (Funkula) [Verse 1] Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu [Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own [Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own [Verse 2] Because na God, I dey put all my faith, food for my plate Fit no do mе jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days whеre no get nothing at all Mm, balanso [Verse 3] Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso [Instrumental Break] [Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire