ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Skit 2
par
Young Jonn
Regreso
Letra
Gbeke there Who be that talk say he won get pwoblem Wetin dey worry you You dey won cause trouble for me abi Dem never tell you who i be The last time wey we show for the final background Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation Them dey yan say them go gimme pwoblem Naim i look down i say yeey All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn I give dem my last warning If una try me i go give una pwoblem I say if una show anyhow i go giv una doggy Dem say which dog again una get dog for house I say we no get dog na If una burst bottle u no wetin i go do for here You know wetin i go do for here I go just pull my shoe run Una dey craze Na me una won kill
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse