ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Where I Come From
par
Shatta Wale
Regreso
Letra
Pah pah pah pah pah… Where I come from, nobody go pay ransom Where I come from Ibe like sey nobody dey care Oh my God Where I come from, people dey try Phantom Picking dey fly to London But I tell you If you try you go taya oo Where I come from Dem no fit talk people matter That be why Me I no dey go church oo My bible for my church oo I be my own pastor (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lom, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh Baba God Help me break this wall I know Life is a war, I no wan fall I say oh Baba God Help me break this wall (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Where I come from Many problem dey oo I say no food for table Before evening we crack our brain ooh Where I come from Okada be our transport Trotro station be our airport We no get Visa, so how we go fly oo Where I come from Iibe who you know oo And where I come from Nobody knows, nobody knows tomorrow Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi…pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh Baba God Help me break this wall I know Life is a war, I no wan fall I say oh Baba God Help me break this wall Where I come from Many problem dey oo I say no food for table Before evening we crack our brain ooh Where I come from Okada be our transport Trotro station be our airport We no get Visa, so how we go fly oo Where I come from, nobody go pay ransom Where I come from Ibe like sey nobody dey care Oh my God Where I come from, people dey try Phantom Picking dey fly to London But I tell you If you try you go taya oo Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi…pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh Baba God Help me break this wall I know Life is a war, I no wan fall I say oh Baba God Help me break this wall
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse