ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Bounce
par
Ruger
Regreso
Letra
She want ah gangster in her bed tonight She ya want me, me I know And man I full ground me I dey tonight She ah calling my phone Oh she say why you so unruly Tell me the main reason you want ruin me Uhm-uhm dem man with da ED Curious girls She got questions for siri Wiggle dat buddy and whine for me So crazy you driving me Girly put it on me nicely She riding it, I'm sliding it Spreading your toothless slides in it Omo imma spray dem so wide-ly Caribbean girl want die for me She ah fi die for me Yeah-yeah Bounce your body or we bouncе you out Girlie go down, North to South Shey you gree I no fit shout Eh-eh-еh-yeh Bounce your body or we bounce you out Omo no scream, no to shout Eh-eh-eh No loud am, no loud am (Scope dat thing) Naija boy, me no fear nothing Me I'm like money I dey smell like mints Me na come for you everyday flaunting Yoruba demon I dey knack anything Burning the midnight with da rizzla And I uncork me rifle just to ease her Gina, better quick stop da tease her Give what belongs to Caesar, to Caesar Wiggle dat buddy and whine for me So crazy you driving me Girly put it on me nicely She riding it, I'm sliding it Spreading your toothless slides in it Omo imma spray dem so wide-ly Caribbean girl want die for me She ah fi die for me Yeah-yeah Bounce your body or we bounce you out Girlie go down, North to South Shey you gree I no fit shout Eh-eh-eh-yeh Bounce your body or we bounce you out Omo no scream, no to shout Eh-eh-eh No loud am, no loud am baby Bounce your body or we bounce you out Girlie go down, North to South Shey you gree I no fit shout Eh-eh-eh-yeh Bounce your body or we bounce you out Omo no scream, no to shout Eh-eh-eh No loud am, no loud am baby
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse