ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Aye Ole
par
FreshMan5000
Regreso
Letra
Yeh Yeh Hear me, hear me, hear me When I call you brother And you my sister Nah Man dey turn Man to be animal Man no naturally be beast No Soon as you taste life You dey want more Man no supposedly need greed No Elder arugbo How you been make am to this age? 'Cause I ain't seeing no love here Ara adugbo How we go live up with energy wey no dey gather dey flow Eh Aye Ole If we try To love one another Man see gobe Ni nu Aye Aye Ole If you see you brother self like a winner E no dey pain Ni nu Aye Aye Ole My brother See am like that You no go fail Ni nu Aye Aye Ole oo My sister Joh see am like that You no go fail Ni nu Aye This sky is high Na so birds free to fly am Heading to wherever And dem no dey complete The sea deep Na so fishes full am Maneuver every corner And where dem want be Na so we be Why we no dey feel am Pushing one another Man na so so compete Na God we be Why we no dey see am Check yourself for mirror Brother tell me what you see Aye Ole If we try To love one another Man see gobe Ni nu Aye Aye Ole If you see you brother sef like a winner E no dey pain Ni nu Aye Aye Ole My brother See am like that You no go fail Ni nu Aye Aye Ole oo My sister Joh see am like that You no go fail Ni nu Aye As you dey walk through The valley and the shadow of death You dey fear no evil See the same for your brother See am like you Believe me you no go fail Willo Godson
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse