ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Sober (Soo Bad)
par
Fameye
Featuring(s) : Patoranking
Regreso
Letra
Me I dey my place I no want get matter Me I dey my space I no want get trouble But every day any day, people say people say Sometimes somethings wey I do not know, plenty of them say I don do Yeee kaboluwa No be everything wey I follow back And pray I'm a holy man No be everybody I follow back Tomorrow never promised, to myself wey I promise They say time no dey oo Steady on my grind I cannot fail ooo I'm sober, say I'm soo bad yeee I'm sober, but people say I'm soo bad yee Peter I'm sober, but people say I'm soo bad yeee-yeee I'm sober, but people say I'm soo bad eeii If you know my story, Oluwa lo n'bami sé Make you no envy my glory, omo na akonuche This is the story of my life Everyday me hustle to survive Badman no fit stop our drive Patoranking Fameye don arrive Badmind dey motivate me Una dey motivate me Your hate dey elevate me One day you go celebrate me Seh we moving on a different frequency badman better know Voice of the people voice of the ghetto youth better know I'm sober, say I'm soo bad yeee I'm sober, but people say I'm soo bad yee Peter I'm sober, but people say I'm soo bad yeee-yeee I'm sober, but people say I'm soo bad eeii Bad man never know my ego Find my mind for my people Sɛ me te ase aa never fear evil Ɛsum asɛm no menka nkyerɛ wo biom yeee Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no Ɛno nti na obiaa se menyɛ yi I'm feeling proud how me I dey Asɛm yi na obia ntumi nka yii Me bie ma no aa, na yato me pkaay Tomorrow never promised, to myself wey I promise They say time no dey oo Steady on my grind I cannot fail oooo I'm sober, say I'm soo bad yeee I'm sober, but people say I'm soo bad yee Peter I'm sober, but people say I'm soo bad yeee-yeee I'm sober, but people say I'm soo bad eeii
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse