ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Parkwell
par
EXO
Regreso
Letra
Chorus If you like to talk nonsense - Parkwell o If you like dey do I too know - Parkwell o I no dey for wait I dey come - Parkwell o Me I no send oo - Parkwell oo Rap Verse 1 Onye Igbo ka m bu blood, body and soul Nwanne puaa na uzo, maka ikuba gi na hole As you can see, I no get time to act a fool O buru na uwa eju go gi afo, i never belleful In case you don't know me, a bu mu ogwu na igwe Ebe mu na pia rap di ka ebe umu Isreal na aku egwe If u get problem with me, gwa mu ya ni iru ka mu nu Go dey talkam for my back bu mba ana abara agu Agala mu through the valleys now I dey ontop hill It is my time to shine and I go shine well well Chorus If you like to talk nonsense - Parkwell o If you like dey do I too know - Parkwell o I no dey for wait I dey come - Parkwell o Me I no send oo - Parkwell oo
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse