ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
10 Rap Commandments
par
E.L
Regreso
Letra
Intro Aah aah ahh ahha aaah Yeah i like this Eeeeem You know My mic sounds nice Lets go Ole okay charley Make them who get ears dem make dem hear Make you chill up relax charley get yourself a Beer Make i talk am plain plain You nor for read between the lines You dey like me nor dey like me Charley i go free my mind' First of all no where cool for this industry we Dey Every body get him hussling one or the other Way Only hard work dey reward we all we dey Celebrate We all feel the weather and get wet up on a Rainy day And it's a shame Dem wey people think say every body cool Plus every body do This game is a very bloody pool' Competition na your type for the kids to Idolize But all the experience a man with vision higher Price Every song i drop i pray to the lord let it be Heard This is not a diss record let me be perfectly Clear This pidgin sef i dey rap GMA go come i go Dey last Like if i fit talk for everybody go feel bad Every day underground cats they come around Studio begging For answers to their questions Or for showers and blessings Here's a lesson When i was small was hip hop i was repping But then i had to sell out Before i started selling Cos your talent nor be nothing Talent nor be say you dey house dey hold your d**k Dey think say you suppose to hit Spend your whole day with some bogus n***a Drinking smoking splips Make i give you a couple tips Get a pen note this sh*t First of all get a style wey nobody see before Be original head to toe to the flow Be the boss Set your own trends do something make Everybody come Know say originality e nor be choice e be your Job Number 2 Have a crew wey dem go fit die for you Somebody wey fit help you see what be lie What be true Know for long have your back forever and the Vibe be cool For be your loyal type of dude who go fit help You plan your moves Number 3 dont overspeed You for plan every step It's okay to make mistakes but you for learn From your regrets E go hit for just a couple seasons if you move Too fast but you for move steady with your Team if you want to last Number 4 dem say money be the root of all Evil But in the music biz money be the root for More people If you shine sef money go make you look and Sound legit That be the reason talent nor dey the Competition Number 5 stay humble nor the people you for Rush When the money dey appear you for know the People you for sort Make you pet and show love to everybody you Go cross Some go hate and some go love you my paddy E nor be force Number 6 understand you nor be normal you Be brand So mind the way you talk your slangs the way You put your pix for instagram The way you walk your swags your shoulder Know dey place wey you for come For the brand the man charley all dey influence Your fans Number 7 composition the word be Competition People act like they are friends but they're Currently on a mission Make you nor slack never hold back you for Nor where dema throats are Kill or be killed make them know that they are No match for your vocals Number 8 you for know seasons come and Seasons go Your rap career never become it gets warm and It gets cold Sometimes you for just relax make somebody Get the shine Make dem miss your ass a little then you Come back redefined Number 9 okay fine we all we get one na mind One reason why we're stars is because we all Wanna shine So we grind for the money cars cribs and fancy Rides For the future will be blind save some money On the side Number 10 baba god wey ee give this to me so Ee nor be lie when i say nobody's better than E. L We can decree if you repping B. B. and C Because your favourite rapper just a pair of Silicon D And as a list of principles wey them nor go Teach you in school If you pay attention and apply these rules You'll be cool Big upto my fellow artist when you see me Dont be shy Make you holla you go see say E. L. I be Coolest guy Big up to radio TV internet and press support Big up to the groupies who wan chop me and My fans of all Most of all big ups to the haters charley i dey Pan Keep on hating god dey watch you through a pair of fresh weban
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse