ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Mind over Matter
par
D’Banj
Regreso
Letra
I’m D’banj eh eh Banga lee loo loo loo loo Timaya Timaya Timaya Mind over matter over matter Mind over matter Young Dee Me I mind over matter oshey oshey Mind over matter fi le Them too dey show show Any time wey dey come dem go dey show go dey show Dem say we no go blow blow But I don blow my guy I don go I don go I'M not here to harm you Every time I come me I say bonjour Hey my brother man no dey owe you Any time when I come I no disturb you fi le I’m on the street just to hustle fill my daughter So tell me what is the matter Say every time dem go dey bagger So baby girl pull off your pata Them dey vex them dey think say we dey flex Why you go dey vex Any time wey them see say I dey flex I got my mind on my money and my money on my mind I got my money and my money on my mind I got my mind on my money and my money on my mind I got my money and my money on my mind Mind over matter I only mind over matter Mind over matter I only mind over the things that matter Money in the bank Ferrari in the garage garage Champagne in the gla** Everything cool and nice Fly first cla** Chilling with ma people in the oil and gas Already build a mansion for my mother Why dem dey vex Anytime dem see say we dey flex So no dey vex anytime wey Timaya go dey flex I got my mind on my money and my money on my mind Money on my mind I got my mind on my money and my money on my mind I got my money and my money on my mind Mind over matter Banga lee Regulate this Open sesame Mind divided by matter Which would you choose Eja nla straight from the ocean Me and Timaya causing commotion Giving you gboom slow motion Koko ito love portion Koko master mind over matter Don’t get it twisted it’s a new chapter Formula one you know I’m making money faster Ti nba ti de beats fire scatter Wa n bi You know I got it and I’m so legit You won’t regret it Don’t you feel it sex appealing o o Omo ele wa n bi You know I got it and I’m so legit You won’t regret it Don’t you feel it sex appealing o o Mind on my money and my money on my mind Money on my money on my mind I got my mind on my money and my money on my mind Money on my mind
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse