SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
No Sleeping
by
Zlatan
Back
Lyrics
Ibile Kapaichumarimarichupaco Ayii Casablanca the catamatofia You see this life I dey live I dey try to dey jaiye lo O da na In everything wey I do I dey try satisfy my soul O da na Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso O da na Call your girls and your guys All of them, omo tell dem say aye Po O da na Because no sleeping tonight Shayo dey my cup o If I tell you what’s up I can’t kill myself I say no sleeping tonight Shayo dey my cup o Make I tell you what’s up I can’t kill myself Koronbe Suffer no taya you abi abi Garri never do you abi You don see poor man wey get padi You go pray make your life be like that abi Mo shashe gba egun gba gbalabi Na rich man dey gеt padi Won sare wa mo o ri ibi da won si Gbenusi ni won e fun won loti si You wan makе dem call ballers Make dem dey call your name How many shayo you fit buy? charlie make we use your name Je ka ma tikatika gbadun the party All of my padi won ni Owo jatijati You go fresh You go confirm say money dey Lagos You go enjoy Because no sleeping tonight Shayo dey my cup o If I tell you what’s up I can’t kill myself I say no sleeping tonight Shayo dey my cup o Make I tell you what’s up I can’t kill myself It’s STG Original 1da Banton dey here
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register