SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Bolanle
by
Zlatan
Back
Lyrics
Pepper them Pepper them oh Bolanle get boyfriend Wey dey misbehave She get boyfriend Wey no like to spend oh She get boyfriend He too dey kaku She get boyfriend omo Ijebu eh She enter her DM She see omope Omope Folahan Bolanle Bolanle s'ope oh She enter her DM Or'omo better oh Gbo si nu Chevrolet baby Abi o fe fe ese sa o Pepper them Bolanle pepper them oh Pepper them Bolanle pepper them oh Pepper them Bolanle pepper them oh Pepper them Bolanle pepper them oh Ha Who no like better thing Who no like better thing Bolanle like better thing She too like better thing Who no like better thing Who no like better thing Bolanle like better thing She too like better thing All the way from Epe to Lekki Bolanle don turn person Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person Bolanle ma ti gbera Bolanle ti je jackpot To ba ri Bolanle ni si'n Oloun o ti je gbogbo cactus Pepper them Bolanle pepper them oh Pepper them Bolanle pepper them oh Pepper them Bolanle pepper them oh Pepper them Bolanle pepper them oh Who no like better thing Who no like better thing Bolanle like better thing She too like better thing Who no like better thing Who no like better thing Bolanle like better thing She too like better thing
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register