SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Call Of Duty
by
Zinoleesky
Back
Lyrics
Oya, oya, drink Drink garri whether ya brain go come down I dey smoke Igbo Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm Niphkeys I be person pikin, I get feelings too My mind is split in two, I love you but I love Simbi too Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo See me, God I knew it too So many other guys wan chill with you Now I just want to marry her Wan buy her designer Check your window, ka ri ra It's been like four days, ta ri ra I don upgrade, my terminal Two shorties, ma pami na You know say me I sabi na Her song is sweet like Ribena Mummy and daddy njo, boy and girls njo Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal Anywhere me I go, say dem love my flow Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn [Post-Chorus] I be inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving too I am guilty She think all I want is sex, and it doesn't make her upset Girl you have to bring your friends 'cause they all have to meet my friends And we have a show by ten, so we have to leave by then Who I be?, dem no get idea, "cause I no dey too show myself Now I just want to marry her Wan buy her designer Check your window, ka ri ra It's been like four days, ta ri ra I've done upgrade, my stamina Two shorties, ma pami na You know say me I sabi na Her song is sweet like Ribena Mummy and daddy njo, boy and girls njo Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal Anywhere me I go, say dem love my flow Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn Ahn, ahn Poltergeist, me I sneak up on you Me I no fit give up on you I be nake I use ninja Baby ma bami ja I be inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving too I am guilty Timmyjay on the track
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register