SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Tire You
by
Victor AD
Back
Lyrics
Omo in this life Have money o You go suffer Oh oh oh oh No no no Etins Records It’s Victor AD na na na yeah It’s Davido OBO It’s either I win or I win I no get excuse for failure O Lord I want to cash out I no want to blame my neigbour It’s either I win or I win I no get excuse for failure My brother chop life Cause when you die, them forget your name o And as you see your mate dey update with the convoy Shey suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey hustle You dey settle for less o Shey suffer no dey tire you E no dey tire you Your mate dey graduate And get double promotion Shey suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey work and pray You want to succeed o Shey suffer no dey tire you E no dey tire you I know say dem go talk say I don come again Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o? O Lord I know say dem go say I too dey complain Lord I won come update my status again o Don’t get it twisted, life is beautiful But the house and the cars is also meaningful I’m grateful for good times, guy I no be fool Even you wey dey judge me sef you want it too O Lord bless me, make I know my real face Make I know if my headquater correct or if all these na pretext OBO Lord I want to know And as you see your mate dey update with the convoy Shey suffer no dey tire you E no tire you You no dey hustle You dey settle for less o Suffer no dey tire you E no dey tire you Your mate dey graduate And gain double promotion Suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey work and pray You want to succeed o Suffer no dey tire you E no dey tire you Eh Little boy, you gat work to do My papa say you gat work to do As them dey see all the chains and diamonds Them talk say I don do juju I no rely on Papa doe No! I enter street as Davido Oh! Some people say I no go blow Eh! same people wan dey with OBO I say thunder fire poverty Fire burn my enemies Water no get enemy If you wish me well, I go wish you well I say thunder fire nobody Me and Otedola go gum body Water no get enemy If you wish me well, I go wish you well Pre-Chorus – Victor AD It’s either I win or I win I no get excuse for failure O Lord I want to cash out I no want to blame my neigbour It’s either I win or I win I no get excuse for failure My brother chop life Cause when you die, them forget your name o And as you see am Make dem update with the convoy Say suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey hustle You dey settle for less o Shey suffer no dey tire you E no dey tire you Your mate dey graduate And gain double promotion Suffer no dey tire you E no dey tire you (Oh my God Fiokee) You no dey work and pray You want to succeed Succeed o o o Tee-Y Mix E no dey tire you OBO baddest Chii
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register