SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Endless Love
by
Victor Ad
Back
Lyrics
Chorus: Victor AD Girl ah be nor know say you go Dey here till the end ooh, during The stormy weather you ride for Till death AAA Girl ah be nor know say you go Dey here by my side ooh, and How ah for do if you nor dey Here with me aaa? When them other girls run You dey here for me oo, when Dem other girls run na you dey By my side ooo When them other girls run You dey here for me oo, when Dem other girls run na you dеy By my side So ah go love you till the еnd Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey Girl ah go love you till the end Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey Girl ah go love you till the end 🔥Drizilik Verse 1 Di tem den wey me kunu dey shake Middle the water, wey na you normor Dey dance to me batta, tin strong lek Water sai patta, me load dem too boku For you katta Everybody see how you dey bring am alive You nor look when you taking a dive, am talking Back then when Ben 10 wasn't even a five How was i surviving i was barely alive ah don Forget all di oda baby dem na di gig, ah nor go Able play you, you nor dey na me league If dem bin ever tell me say you go dey na ya so Day lekeh tiday ah nor go believe, you don turn Me to star make we wish, we go bake bread na the Road tey we reach, ah nor go put you love on di leash Ah nor mind for take me san-san go na beach 🔥Chorus 🔥Drizilik Verse 2 Dis na for all the tem dem wey ah nor bin Get am, instead of you fet me, you join me For mek we fet am, you show me say you Understand wusai ah tinap, all di tem dem Wey nobody nor bin dey seem for get am,being through the storm in the night time I never thought I'll have it in my lifetime Now the money comming in is the right time You can get a first cla** when it's flight time Touch down on the weekend I'll let you pick The venueYou kin take whatever you want On the menu sex you we fall asleep The ah wake up in you, as soon as ah Wake continue, you want you half and Me half you can have it, ah kin drop Anything to be at you service You nor need for be humble when you Dey around me, when ah gi you me life Nor make lek you nor deserve it 🔥Chorus
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register