SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Anymore
by
Victor AD
Back
Lyrics
Victor, take time, oh Take time for my heart Them go kill you, kill you Throw way for nothin' Ah yeah Victor, abeg leave these people They go kill you, oh They ready to kill you well, well Yieh Your love is slow Something like a Lagos traffic Girl, I dey hold up for you And I go hol' up for you Your love is Burgos Something I can never practice Baby girl, you too get tactics You draw attention, you be artist Your love no focus Wahala for who no get tactics Baptize me with lie, John the Baptist No dey do like say you no notice Love don't livе here anymore Oh oh Say lovе don't live here anymore Oh oh Love don't live here anymore Don't go, don't go Love don't live here anymore (Onwebedi ihe ifu) Oh oh oh (yeah) You say, "I never wanna live my life without you" The place I wanna stay na beside you Your fire is too hot to handle Turn me to a fool because I chop your akpu Negodi You dey show me love sor, sor n'bwe ego di Mana ego gwu you come drain my energy So get the f**k out of my memory Wetin I never see Wanna be your king, make you call me your Oba But wetin I receive no be wetin I dey order Nne ki si wa ji di obi wa guy wa dor ka If I begin yarn you, wetin dey imma aghota Shey I tell you say I ready to die for your matter But after nma choputa na sa na ni bu actor Nne ka nne reason, reason, now abago another chapter Now I know that love don't live here anymore Love don't live here anymore Don't go, don't go Love don't live here anymore Oh oh oh Before I talk one, you talk two Emotional blackmail, you dey cry too I dey say sorry for things I no do Omo I no get choice, I just have to Because I carry Rebecca, you dey carry gun You face, e be like Erica when she carry gun Oh baby, take it easy na love me, I carry come And I say, no doubt me 'cause me, I love you Your love no focus Wahala for who no get tactics Baptize me with lie, John the Baptist No dey do like say you no notice Love don't live here anymore Oh oh Say love don't live here anymore Oh oh Love don't live here anymore Don't go, don't go Love don't live here anymore Oh oh oh (Love don't live here anymore) (Extraordinaire) Ladies and gentlemen You face, e be like Erica when she carry gun Wahala for who no get tactics (Kulboy)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register