SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Let Dem Kno
by
Tiwa Savage
Back
Lyrics
Bam bam pass me the right lighter Wetin i do, dem dey eye my back We dey with cash, no dey do transfer You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir Shey you know say i sexy Kpa Every time we dey wound them sha Baby sho 10 wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o 3nhw3, 3y3 wo f3 If i do dem go talk o No fear, no rest I dey put all for my hustle o Your Oga no pass ma Oga o Hustle for streets now we to the ladder o Back in the days dem no like ma matter o LikŠµ ma matter oo Now they go dey feel am for Gbakpalaja o Baby you for show body likŠµ ibi dem, dem go flex on you Opana no get money but opana say ibi the root of evil Ewoo, ewoo show them, ewoo Me just want fly tonight, me just want high tonight Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Go carry last man o Yeah, if you dey see me dey flex, omo make you No para Alaye say en go pay, what is the matter This is a serious something and i no come to play Play, play When i dey give them something edey sweet like Orekekey No bad energy fit to quench my fire African bad girl, i go kill dem taya Monkey go market, if eno come back egon that One na yawa Baby sho 10 wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Go carry last man o
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register