SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Wettin Dey Sup
by
Timbaland
Back
Lyrics
Fu-fu-fu-fu (Oh) Funkula I no be one of those men wey dey fear toto f**k yash Check am, na kpakoro pa Me I know say everybody got to die one day Buried six feet under coal tar Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup As I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup As I dey my own Una no know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again Start to dey dance Put your cap to the back If you know, say "na kpakoro kpa" 'Cause I came with the gang Dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddy man 'Cause I wise like elderly man If you no think am well, you go hang Dem go wan carry chance Wey you give dem spoil your dance As for me that one no be my plans
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register