SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Malonogede
by
Timaya
Back
Lyrics
Young D Terry G are you ready Won fe pami, but oluwa wa Won fe pa'na, hun, ina wa You can't bring me down now No matter how you try o You can't make me frown o I can never go down o Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh, oh, weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh, oh, weh Malonogedede, gedede, gedege, gеdege, gedеge Oh, weh, oh, weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede Oh, weh, chai See every time I keep struggling They want make I die o They wan control my life o Meanwhile no be dem give me life o They want me to frown o They want make I die o Everyday I dey go up, up My brother I no go stop o God give me power To conquer my enemies And I get authority Over principality Oh, Lord, come down And manifest your power Oh, Lord, come down And manifest your power I say, "Malonogedede, malonogedede, malonogedede" Oh, weh Irinogedede, irinogedede, irinogedede Oh, weh Ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino Oh, weh Inogede, eh See the girls dem dey dance gedede, eh For your house you they hear gedede, eh See some of them they dance gedede, eh And my music just gedede, eh My mama dey dance gedede, eh See the children dey dance gedede, eh See the boys and girls dance gedede, eh See, hmm Won fe pami na, ino wa Won fe semi lese o, eruku wa, Ice Omo yen yaka sibe eh, won fe semi lese, eh The way she dey whine am go low, eh, eh They make man lose up him mind, eh One thing that happens in life Is when you progress and people dey vex e, Ice Because the paper e dey rest And they see you dey want to dey vex Oya baby, gandilolo gandilolo lo lo lo, eh Baby whine am whine am oya whine your apako Uhm, go down, go down, go low Baby, go down, go low I like it the way that you clip on ma finger Dey make me dey wanna na go slow Baby, oh, no I like it the way that you clip on my thing E dey make me dey high go akpako Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege Oh, weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede Oh, weh, chai Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege Oh, weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede Oh, weh, chai See
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register