SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
One Leg Up
by
Tekno
Back
Lyrics
Alakwa Release Position Eyemeeh Ooh-ooh eyemeeh oh Ooh-ooh eyemeeh oh Ooh-ooh eyemeeh Dem wan kill person, hmm They never learn their lesson, hmm Since say na Oluwa wey dey bless me, hmm Ayy, hmm Don't stress me (don't stress me) Make I live my life ah, hmm Nwanyi Ocha, biko yemu lighter, hmm Make I smoke my igbo, oh-oh Make I smoke my marijuana, huhn Ayy, one leg up (bend low, shey you see say time no dey) Two lеg up (bend low, shey you see say time no dеy) Three leg up (bend low, shey you see say time no dey) Four leg up (bend low, shey you see say time no dey) Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh C Ronaldo no go score for your net, na me dey play the defense oh I play my shot like a Sunday Oliseh, baby no more rebounce oh Oni jen gb'enu si, jen lala kula, yeah-yeah If you sabi balance, show me some stamina, yeah-yeah Ewo boshey duro tan lai wo America, oh yeah-yeah And I wanna play your league like a La Liga One leg up (bend low, shey you see say time no dey) Two leg up (bend low, shey you see say time no dey) Three leg up (bend low, shey you see say time no dey) Four leg up (bend low, shey you see say time no dey) Osambebe kwe, kuron'be, elekuele Warobodo warobo finger Wonle kpa ginger Never, never, never, never, never, never Release Make I live my life, ah Nwanyi Ocha, biko yemu lighter (ina ku, ina ku, ina ku) Make I smoke my igbo, yeah-yeah Make I smoke my marijuana (marijuana, marijuana, marijuana) One leg up (bend low, shey you see say time no dey) Two leg up (bend low, shey you see say time no dey) Three leg up (bend low, shey you see say time no dey) Four leg up (bend low, shey you see say time no dey) You see, see, see, huhn My people jam (jam, jam) See dem dey whine (whine, whine) Ayy, they want to (jam, jam) See dem dey (whine, whine) Don't stress me, don't stress me, don't stress me, don't stress me (no, no)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register