SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Boo
by
Tekno
Back
Lyrics
It's krizbeatz the drummer boy Everytime I see you you, (you you) E be like you turn me to mumu, aih Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh E dey fishy oh, e dey fishy oh Aga show me abeg beremole, shopami oh Aga show me abeg beremole, shopami oh Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh If I see you for road oh, you must to tell me your name Eh eh eh If I see you for Church oh, you must to pray for me oh Looking yansh, killy goat, baby girl you rock the boat Love the way your body banging Baby don't you leave me hanging, aki aki alcohol Baby shaki shaki all, anything e cost I go pay Baby say today na today eh Everytime I see you you, (you you) E be likе you turn me to mumu, ah Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh E dеy fishy oh, e dey fishy oh Aga show me abeg beremole, shopami oh Aga show me abeg beremole, shopami oh Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh If I see you for road oh, you must to tell me your name Eh eh eh If I see you for Church oh, you must to pray for me oh Baby girl your body banging, you are so beautiful na Girl I wanna see you dancing, you are so colourful na I like the way that you whine, I like the way your body go slow Baby girl you be mine, come roll for you guy Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e If I see you for roadi o, you must to tell me your name Eh, Eh Eh eh If I see you for churchi o, you must to pray for me o
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register