SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
African Party
by
Stonebwoy
Back
Lyrics
Hold my kabaa Make I hold my taata, my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata, my lover All addi champion bulla inna di dance floor Raise your bottle up inna di air borr Buss it up, stick it up Everybody knows seh we call it, short Manna big time dragon See my phone ei dey ring Ebi me dem dey call call From Kutonuu I enter Dubai eh international If I wan choop soya my guy I swear I dey countr sum dolla Comot for there we be big bulla bhim African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh bhim Only pretty pretty gyal’s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with di jet dem dey play With drones zaag and dela Nobody takes our throne ei yoo, ei yoo, ei yo Whine for me di don dada Make I spend di money on you eh Sweet sweetie eh, ago spend my moni Hold my kabaa Make I hold my taata, my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata, my lover African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh See my phone ei dey ring Ebi me dem dey call call From Kutonuu I enter Dubai eh international If I wan choop soya my guy I swear I dey countr sum dolla Comot for there we be big bulla bhim African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh bhim Only pretty pretty gyal’s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with di jet dem dey play With drones zaag and dela Nobody takes our throne ei yoo, ei yoo, ei yo Whine for me Make I spend di money on you eh Sweet sweetie eh, ago spend my moni Hold my kabaa Make I hold my taata, my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata, my lover African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register