SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
No Joy
by
Simi
Back
Lyrics
Can you see me now Rii Some people no get Joy Dem wan talk you up for your front They gon' fuck you up when you turn around Ohh Some people no get Joy Anytime you come for me I know misery loves company But no be me you go take shine oh I know how the thing dey go When I hear noise me dey turn am low Here for the business, not for the show (For the business, minding my business eh) If you really really no mad Why you so happy when another man sad Na Instagram give you this kain mind Fuck all the fuck all the people wey no get Joy Anyway anyway I'm getting on Thank God say man no be God oh Anyway I'm getting on No stopping this train wey dey run oh Fuck all fuck all the people wey no get Joy No Joy, No Joy No Joy, No Joy No Joy No Joy Fuck all the people wey no get Joy You see bad news you dey jubilate Bad belle don dey accumulate When Baba God make person great o Even enemies celebrate o yeah As I face my front, make you face your own Na the koko Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko Oh no, when I hear noise me dey turn am low Here for the business, not for the show (For the business minding my business eh) If you really really no mad Why you so happy when another man sad Na Instagram give you this kain mind Fuck all the fuck all the people wey no get joy Anyway anyway I'm getting on Thank God say man no be God oh Anyway I'm getting on No stopping this train wey dey run oh Fuck all fuck all the people wey no get Joy Dem no get Joy Fuck all the people wey no get Joy
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register