SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
OGA
by
RudeBoy (Paul Okoye)
Back
Lyrics
Oh ha Rudy kill us With music Ehh yah So make dem lead us Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de round VERSE 1 Election don reach Election don reach Is all about what dema need And if they succeed and if they succeed you see say that dema greed So why you see say bag of rice and garri just de flow anyhow Cos the hunger wey dem impose on you de kill you anyhow Them forget their humanity They show you animosity Use our diversity scatter our unity Oga shey you wan make we thief de ballot box Heh heh heh Oga shey you wan make we scatter de votes Heh heh heh Oga shey you wan rule us like before Heh heh heh So listen attentively na under one condition CHORUS Make you bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us So bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de round VERSE 2 Dem go chop money they set up committee Dem go send all of their children overseas Dem go build hospital wey we no de see Hold am Omo na die ohh Me know me sounding rudical We no wan no physical Speaking so political Life is very critical Killings don turn to cinema Chilling don turn to vigilant Na who be the criminal Them be sarsinovers One day we go rise up That day we go wise up Even with your pythons All of them go side us Oga shey you wan make we thief de ballot box Heh heh heh Oga shey you wan make we scatter de votes Heh heh heh Oga shey you wan rule us like before Heh heh heh So listen attentively na under one condition Make you bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us So bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register