SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Broke Land
by
RudeBoy (Paul Okoye)
Back
Lyrics
Chrisstrings yeah eh Brokeland, brokeland, brokeland Ye ye ye eh (don?t wanna be in brokeland no more) Ye ye ye eh, ye ye ye eh Once upon a time in a brokeland, them girls just dey fall hand E bad as e bad if you be poor man Cos dem no dey hear that one yeah This life is freaking so hard (so hard) But u gonna make it somehow (somehow) And u gonna take it so far (u gonna take it so far) This thing wey dem call money Nobody fit call you honey If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny This thing wey dem call money Nobody fit call you honey If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny In this life, money must be made oh Nobody be your mate oh Go ask Bill Gate oh In this life, money must be made oh Nobody be your mate oh Go ask Bill Gate oh If you want to know who you really are, check your pocket that is who you are That will surely take you very far make you keep hustling, brother chase the bar Cos everyday no be holiday (holiday) But sometimes na the rainy day (rainy day ) Just dey find where the money dey (dey find where the money dey) This thing wey dem call money Nobody fit call you honey If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny This thing wey dem call money Nobody fit call you honey If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny In this life, money must be made oh Nobody be your mate oh Go ask Bill Gate oh In this life, money must be made oh Nobody be your mate oh Go ask Bill Gate oh Yea, ye ye ye eh Ye ye ye eh (don?t wanna be in brokeland no more) Ye ye ye eh, ye ye ye eh Ye ye ye eh (don?t wanna be in brokeland no more) This thing wey dem call money Nobody fit call you honey If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny This thing wey dem call money Nobody fit call you honey If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny In this life, money must be made oh Nobody be your mate oh Go ask Bill Gate oh In this life, money must be made oh Nobody be your mate oh Go ask Bill Gate oh Rudeboy Brokeland, brokeland, brokeland
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register