SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Audio Money
by
Rudeboy
Back
Lyrics
Oh no, na audio Oh no (Rude ) Oh no, na audio Oh no Everybody rich for Instagram (listen) Poor man no dey for Instagram (at all) Dem call me like say na me start am (yeah) Living fake life with cheap data E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio [Chorus] Slow down slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio You wey dey form giveaway Your landlord dey chase u away Your family den you don sideline Owo dey blow you You dey blow timeline Ten billion on flossy Too much moni con be nothing So turn down d volume of your radio The money wey we no see na audio Account dey red perere Your body Dey shack elele Them dey there hail u Owo dey slap u [Chorus] Slow down slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio Who get ear make dem hear The life dem dey show, no be here No pick up stones wey nobody throw dem And build dem mansion in the air Slow down my brother, oh no Calm down my sister Cuz dem money na just audio Account dey red perere Your body dey shack elele Dem dey der dey hail u owo dey slap u [Chorus] Slow down slow down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself Why you wan pa yourself Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio ( Na audio) E ma pariwo oh Na just audio
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register