SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Too Correct
by
Rema
Back
Lyrics
I dey for corner when I sight you But you no really know Wear my dark shade You suppose know how superstar thing dey go Inside my heart I dey love But for my face e no dey show You carry my attention When I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby ogologo This kind of girl fit clean my account baby I go low low Baby you too correct oo too correct oo too correct E dey burst my head o This your yansh be like Tontolet o Baby no finance no finance no finance Baby you just dey vex o Make my thing stand erect o Hmmmm han Esosa Talk say her name na Esosa Na she dеy suca ma mi casa Yansh just be like bulldozer Hanhanhann bulldozеr I know say I no go regret am I tell am say when club don close Make she leave me off for entrance Hanhanahan if this one na true love If this one na fake love I no know But anything when sup I go let una know for my next song I dey for corner when I sight you But you no really know Wear my dark shade You suppose know how superstar thing dey go Inside my heart I dey love But for my face e no dey show You carry my attention When I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby ogologo This kind of girl fit clean my account baby I go low low Crayon o Oya burst e gbangba I go dey like to give you standard Carry hook make I carry chorus o You know my money surplus o And I go jam your buttocks o I get e drivers license And I go drive you crazy Come to my room je ka do something Cha mo you go shin sho shin Orishi rishi she dey give me dirty dirty Love that kichi ti mo fun eh plenty plenty Orishi rishi how many round meje meje Nothing nothing hmmmm I dey for corner when I sight you But you no really know Wear my dark shade You suppose know how superstar thing dey go Inside my heart I dey love But for my face e no dey show You carry my attention When I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby wombolobo This kind of girl fit clean my account baby I go low low Baby you too correct oo too correct oo too correct E dey burst my head o This your yansh be like Tontolet o E dey my head rent e free o rent e free o E dey shock me o shock e me o elect elect o
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register