SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Charm
by
Rema
Back
Lyrics
London Another banger Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby front and back Gimme boom-baka-boom Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor Soco, ah (Ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register